Lordeagle
Just finished for today and wana play around,... Coding 2 dy vex persi tym wen u make mistake. Oya make we hammer pro here.... From nw till weekend i won share stuffs anythin wey u fill like on xtgem ask i wil tel u, and i wan't make una pray 4 me make i win cowbell quiz competition....hahaha..no be joke o. Cuz me need laptop too o. Make i take water sef... Mowi u dy try kip it up.,..
............still me fastest coding learner in nigeria as far as xtgem is concernd......